way

Naija

Etymology

From English: way

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Road wey person pass enta or comot from place.
    • Abeg which way person go fit pass wey go quick reach bursary?  — (Which is the fastest route to the bursary?)
    • You dey go different way.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__461, You are going in a different direction.)
  2. How person take dey do something.
    • E get way dem suppose take do some tins.  — (bbc__1063. There are ways things are done.)
    • Dis days, plenti pipo dey find way to reduce dia sugar.  — (bbc__40436, _Nowadays, people find ways to reduce sugar level.)
    • I no trust dat guy way again because e go tell you one ting today, anoder day e go tell you anoder ting.  — (I don’t trust that guy anymore because he’ll tell you one thing today and another day he’ll tell you something else.)
  3. How person dey take reason matter.
    • Di leading judge come thank all di lawyers wey involve for petition for dia hard work and di beta way dem write dia last statement.  — (bbc__35751, The judge thanked all the lawyers involved for the hard work put into the last statement on.)

Synonyms

Translations

  • English: direction, method, alternative