romance

Naija

Etymology

From: English romance

Pronunciation

  • ròmâns

Play Play

Verb

  • Make two people dey touch diersef for different different part of body because dem want make body sweet dier two. Dem fit dey shook mouth enter oder person mouth join am.
  • Your babe don romance your guy finish.  — (Your girlfriend has smooched your friend.)
  • Na for back of car e dey romance all im girlfriend.  — (He smooches his girlfriends at the back of his car.)

Translations

  • English: sexual relationship