Difference between revisions of "romance"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''romance'' ===Pronunciation=== * ròmáns <sm2>Pcm-ng-romance.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-romance.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make two peop...")
 
 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''romance''
 
From: English ''romance''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ròmáns
+
* ròmâns
 
<sm2>Pcm-ng-romance.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-romance.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-romance.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-romance.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
*  Make two people dey touch body make dey con dey shook mouth enter one anoder mouth.
+
*  Make two people dey touch diersef for different different part of body because dem want make body sweet dier two. Dem fit dey shook mouth enter oder person mouth join am.
:* {{ux|dv| Your babe don '''romance''' your guy finish.|(NSC_2021, Your girlfriend is always intimate with your friend.)}}
+
:* {{ux|dv| Your babe don '''romance''' your guy finish.|(Your girlfriend has smooched your friend.)}}
:* {{ux|dv|Na for back of car [[e]] dey '''romance''' all im girlfriend.|(NSC_2021, He often has sexual liaison with his girlfriends at the back of his car.)}}
+
:* {{ux|dv|Na for back of car [[e]] dey '''romance''' all im girlfriend.|(He smooches his girlfriends at the back of his car.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''sexual relationship''
 
* English: ''sexual relationship''

Latest revision as of 14:07, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English romance

Pronunciation

  • ròmâns

Play Play

Verb

  • Make two people dey touch diersef for different different part of body because dem want make body sweet dier two. Dem fit dey shook mouth enter oder person mouth join am.
  • Your babe don romance your guy finish.  — (Your girlfriend has smooched your friend.)
  • Na for back of car e dey romance all im girlfriend.  — (He smooches his girlfriends at the back of his car.)

Translations

  • English: sexual relationship