Difference between revisions of "rotten"

Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person [[carry]] dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
+
* Make person [[carry]] dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
#:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)}}
+
:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)}}
#:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film ontop phone.|(The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)}}
+
:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film ontop phone.|(NSC_The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)}}
# As someting take sour sotay [[moco moco]] or small small worm go dey comot as e dey smell.  
+
* As someting take [[spoil]] sotay [[moco moco]] or small small worm go dey comot as e dey smell.  
#:*{{ux|dv|Some people, deir tings con dey '''rotten''' for farm. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)}}
+
:* {{ux|dv|Some people, deir tings con dey '''rotten''' for farm. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)}}
#:* {{ux|dv|The kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}
+
:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[spoil]]
 
* [[spoil]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to be promiscuous/prurient'', ''to be a brat'', ''spoilt''
 
* English: ''to be promiscuous/prurient'', ''to be a brat'', ''spoilt''

Revision as of 15:55, 5 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English rotten

Pronunciation

  • rɔ̀tí

Play Play

Verb

  • Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
  • You don dey rotten sef.  — (Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)
  • Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film ontop phone.  — (NSC_The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)
  • As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
  • Some people, deir tings con dey rotten for farm.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)
  • Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten.  — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)

Synonyms

Translations

  • English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt