Difference between revisions of "rotten"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}
 
#Make person dey do bad bad ting.  
 
#Make person dey do bad bad ting.  
#:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(Egbokhare_2021, You are getting morally bankrupt.)}}
+
#:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(You are getting morally bankrupt.)}}
#:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film for im phone.|(NSC_2022, The child is becoming  morally bankrupt as he  secretly watches pornography on his phone.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film for im phone.|(The child is becoming  morally bankrupt as he  secretly watches pornography on his phone.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:18, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English rotten

Pronunciation

  • rɔ̀tí

Play Play

Verb

  1. Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
    • As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
    • Some people, deir tings con dey rotten for farm.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)
    • Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten.  — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
  2. Make person dey do bad bad ting.
    • You don dey rotten sef.  — (You are getting morally bankrupt.)
    • Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film for im phone.  — (The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)

Synonyms

Translations

  • English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt