Difference between revisions of "rotten"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * whale 0.71 20, danfo 0.70 15, shit 0.70 20, thick 0.70 36, roast 0.68 17, boiled 0.68 9, flash 0.68 21, poo-poo 0.67 46, grenades 0.67 7 =...") |
|||
(19 intermediate revisions by 11 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[rotin]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''rotten'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rɔ̀tĩ́ |
<sm2>Pcm-ng-rotten.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rotten.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-rotten.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-rotten.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person [[carry]] dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman. | |
− | + | #:* As someting take [[spoil]] sotay [[moco moco]] or small small worm go dey comot as e dey smell. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Some people, deir tings con dey '''rotten''' for farm. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #Make person dey do bad bad ting. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(You are getting morally bankrupt.)}} |
− | #: {{ux|dv|Di pikin don '''rotten'''.| | + | #:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film for im phone.|(The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[spoil]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''to be promiscuous/prurient'', ''to be a brat'', ''spoilt'' |
Latest revision as of 14:21, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English rotten
Pronunciation
- rɔ̀tĩ́
Verb
- Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
- As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
- Some people, deir tings con dey rotten for farm. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)
- Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten. — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
- Make person dey do bad bad ting.
- You don dey rotten sef. — (You are getting morally bankrupt.)
- Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film for im phone. — (The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)
Synonyms
Translations
- English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt