Difference between revisions of "rotten"
(→Verb) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rɔ̀tĩ́ |
<sm2>Pcm-ng-rotten.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rotten.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-rotten.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-rotten.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== |
Latest revision as of 14:21, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English rotten
Pronunciation
- rɔ̀tĩ́
Verb
- Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
- As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
- Some people, deir tings con dey rotten for farm. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)
- Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten. — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
- Make person dey do bad bad ting.
- You don dey rotten sef. — (You are getting morally bankrupt.)
- Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film for im phone. — (The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)
Synonyms
Translations
- English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt