Difference between revisions of "rotten"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 31: | Line 31: | ||
Make person [[carry]] dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman. | Make person [[carry]] dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman. | ||
− | + | :*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film ontop phone.|(The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:11, 23 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English rotten
Pronunciation
- rɔ̀tí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2785
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4752
Adjective
Na as someting wey don spoil come sour sotay moco moco go dey comot as e dey smell.
- Some people, deir tings con dey rotten for farm. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)
- The kind paper wey dem first take write Bible dey rotten. — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
Synonyms
Translations
- English: rotten
Verb
Make person carry dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
- You don dey rotten sef. — (Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)
- Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film ontop phone. — (The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)
Synonyms
Translations
- English: to be promiscuous/prurient, to be a brat