Difference between revisions of "rotten"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
#:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}} | #:* {{ux|dv|Di kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}} | ||
#Make person dey do bad bad ting. | #Make person dey do bad bad ting. | ||
− | #:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|( | + | #:*{{ux|dv|You don dey '''rotten''' sef.|(You are getting morally bankrupt.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film for im phone.|( | + | #:*{{ux|dv|Di pikin don '''rotten''' as e take dey hide watch blue film for im phone.|(The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:18, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English rotten
Pronunciation
- rɔ̀tí
Verb
- Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
- As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
- Some people, deir tings con dey rotten for farm. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)
- Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten. — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
- Make person dey do bad bad ting.
- You don dey rotten sef. — (You are getting morally bankrupt.)
- Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film for im phone. — (The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)
Synonyms
Translations
- English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt