rotten

Revision as of 13:20, 11 February 2021 by 102.89.0.237 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English rotten

Pronunciation

  • rɔ̀tí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2785
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4752

Adjective

Na as someting wey don spoil come sour sotay moco moco go dey comot as e dey smell.

  • Some people, deir tings con dey rotten for farm.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)
  • The kind paper wey dem first take write Bible dey rotten.  — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)

Synonyms

Translations

  • English: rotten

Verb

Make person carry dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman.

    • You don dey rotten sef.  — (Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)
    • Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film ontop phone.  — (The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)

Synonyms


Translations

  • English: to be promiscuous/prurient, to be a brat