rotten
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English rotten
Pronunciation
- rɔ̀tí
Verb
- Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
- You don dey rotten sef. — (Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)
- Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film ontop phone. — (NSC_The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)
- Some people, deir tings con dey rotten for farm. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)
- Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten. — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
Synonyms
Translations
- English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt