rotten

Revision as of 22:19, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English rotten

Pronunciation

  • rɔ̀tí

Play Play

Verb

  1. Make person carry dey do di way wey e no correct for matter wey concern man and woman.
    • As someting take spoil sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.
    • Some people, deir tings con dey rotten for farm.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some people began to rot.)
    • Di kind paper wey dem first take write Bible dey rotten.  — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)
  2. Make person dey do bad bad ting.
    • You don dey rotten sef.  — (Egbokhare_2021, You are getting morally bankrupt.)
    • Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film for im phone.  — (NSC_2022, The child is becoming morally bankrupt as he secretly watches pornography on his phone.)

Synonyms

Translations

  • English: to be promiscuous/prurient, to be a brat, spoilt