rubber

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  1. Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow. De dey use am do tire and oder tings.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom