Difference between revisions of "rubber"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
#Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up. 
 +
#:*{{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
 
#Na someting wey de take plastic do.
 
#Na someting wey de take plastic do.
 
#:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
 
#Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
 
#Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
#:*{{ux|dv| |( )}}
+
#:*{{ux|dv|Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 22: Line 24:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''plastic basin'', ''condom''
+
* English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom''

Revision as of 12:44, 19 March 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔba

Play Play

Noun

  1. Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Na someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)

Synonym

plastic

Antonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom