Difference between revisions of "rubber"
(→Noun) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[plastic]] | + | * [[plastic]], [[condom]] |
+ | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom'' | * English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom'' |
Revision as of 12:45, 19 March 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔba
Noun
- Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Na someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
- Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom