Difference between revisions of "rubber"

Line 21: Line 21:
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[plastic]], [[condom]]
 
* [[plastic]], [[condom]]
 
====Antonym====
 
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom''
 
* English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom''

Revision as of 12:45, 19 March 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔba

Play Play

Noun

  1. Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Na someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom