Difference between revisions of "rubber"

Line 13: Line 13:
 
* Someting wey de take plastic do.
 
* Someting wey de take plastic do.
 
:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
 
:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
+
* Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
 
:* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}}
 
Revision as of 15:46, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  • Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
  • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  • Someting wey de take plastic do.
  • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
  • Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
  • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom