Difference between revisions of "rubber"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.   
+
#Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.   
:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
+
#:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
* Someting wey de take plastic do.
+
# Someting wey de take plastic do.
:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
* Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
+
# Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
:* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}}
+
#:* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_2021, A playboy who has sex without a condom  will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 22:24, 24 November 2022

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  1. Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (NSC_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (NSC_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (NSC_2021, A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom