Difference between revisions of "rubber"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.   
+
# Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow.   
 
#:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
 
#:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
 
# Someting wey de take plastic do.
 
# Someting wey de take plastic do.

Revision as of 14:23, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  1. Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom