Difference between revisions of "rubber"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.   
+
* Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.   
#:*{{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
+
:*{{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}}
#Na someting wey de take plastic do.
+
* Someting wey de take plastic do.
#:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
+
:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}}
#Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
+
8 Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body
#:*{{ux|dv|Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}}
+
#:*{{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 15:45, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  • Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
  • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  • Someting wey de take plastic do.
  • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)

8 Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body

    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom