Difference between revisions of "rubber"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | #Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up. | ||
+ | #:*{{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}} | ||
#Na someting wey de take plastic do. | #Na someting wey de take plastic do. | ||
#:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}} | #:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)}} | ||
#Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body | #Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body | ||
− | #:*{{ux|dv| |( )}} | + | #:*{{ux|dv|Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Line 22: | Line 24: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''plastic basin'', ''condom'' | + | * English: ''latex of rubber tree'', ''plastic basin'', ''condom'' |
Revision as of 12:44, 19 March 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔba
Noun
- Na di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Na someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
- Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom