rubber
Naija
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔ́bà
Noun
- Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (NSC_Abonyi_2021, The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (NSC_Abonyi_2021, The plastic basin used for storing water is broken.)
8 Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (NSC_Abonyi_2021, A playboy who has unprotected sex would get into serious trouble when she becomes pregnant.)
Synonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom