rubber

Revision as of 11:19, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English rubber

Pronunciation

  • rɔ́bà

Play Play

Noun

  1. Di white ting wey dey smell well well when de don comot am for one kind tree wey dey grow go up.
    • When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell.  — (The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
  2. Someting wey de take plastic do.
    • Di rubber wey we dey use fetch water don spoil.  — (The plastic basin used for storing water is broken.)
  3. Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
    • Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter.  — (A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)

Synonym

Translation

  • English: latex of rubber tree, plastic basin, condom