Difference between revisions of "rule"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English rule
+
From: English ''rule''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* rul
+
*rûl
 
<sm2>Pcm-ng-rule.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-rule.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-rule.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-rule.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1627
 
* Frequency in raw corpus: 988
 
* Frequency rank in raw corpus: 370
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
rule: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin dem don talk sey na how tings go dey be. Wey be sey e get as de go take punish who no follow wetin de don talk.
 
+
:*{{ux|dv|Dem introduce dis '''rule''' for 2016. |(bbc__34885, The law came into effect in 2016.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Normal, normal for competition, e get '''rule''' sey we fit use cap do anytin. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)}}
# nmod (frequency:32)
+
:*{{ux|dv|Di Bill wan remove '''rule''' wey ban any person wey pass 75 years from running for president. |(bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)}}
#: {{ux|dv|people go join Jesus '''rule''' for heaven. |(jw__48796, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some people go join Jesus '''rule''' for heaven. |(jw__32711, __no translation__)}}
 
# det (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Dis na di '''rule'''. |(bbc__26898, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem introduce dis '''rule''' for 2016. |(bbc__34885, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|million people dey live for North Korea under communist '''rule'''. |(bbc__102530, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Annan get hand inside Nigeria transition from military to civilian '''rule'''. |(bbc__15468, __no translation__)}}
 
# - (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Na 1000 years Jesus go take '''rule'''. |(jw__24939, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, e no suppose open mouth talk sey e want '''rule'''. |(jw__43647, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|“This new '''rule''' applies only to the acquisition of players. |(brila__2131, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Military '''rule''' na by order by force, obey before complaint na im soldiers sabi. |(bbc__67225, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|To d efend di '''rule''' of law |(bbc__94211, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E con explain say, di agency dey always follo di '''rule''' of law jente-by-jente; |(ja102__2328, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Dis new '''rule''' dey start with immediate effect afta dem publish am on Tuesday. |(bbc__41871, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di main '''rule''' be say clubs fit spend 30m euros more than dem dey earn, over three-year period. |(bbc__35835, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|So na good day for '''rule''' of law, na good day for democracy. |(bbc__1441, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|FIFA say Nyantakyi also break dia conflict of interest '''rule'''. |(bbc__48299, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Normal, normal for competition, e get '''rule''' sey we fit use cap do anytin. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, Normally, in competitions, we have the rule that you can use scarves to do anything.)}}
 
#: {{ux|dv|Di Bill wan remove '''rule''' wey ban any person wey pass 75 years from running for president. |(bbc__30854, __no translation__)}}
 
# case (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Dis goment afta deh elect e for '''rule''' for anoda seven year. |(bbc__40689, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na di second year wey di country dey give dis warning after court '''rule''' say di holiday no be wetin Islam support. |(bbc__41444, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Because of dis '''rule''', students dey do both subjects wey dem like and di ones wey dem no too dey enjoy. |(bbc__19386, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Under di '''rule''', all citizens get di right to work witout facing any discrimination about dia gender, disability or age. |(bbc__43886, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na di US state department say wetin Mr Odinga do no show any respect for di Kenyan constitution and '''rule''' of law. |(bbc__70403, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one of di areas we dey torchlight sake of say e dey affect mata like lawmaking and '''rule''' of law for di kontri. |(bbc__41589, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You no see di attraction be sey as I don get my daughter now, na di daughter dey fill, '''rule''' house o. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__15, You didn't see the attraction is that since I've gotten my daughter now, it's the daughter that fills... rules the house.)}}
 
#: {{ux|dv|According to di independent Ethics Committee of Fifa, dem find Siasia, guilty say im show interest to receive bribe ontop football match dem and dis dey against di Fifa Code of Ethics '''rule'''. |(bbc__11885, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Justice Ijeoma Ojukwu '''rule''' say to keep am for detention since 29 December 2015, na violation of im right to waka as im like. |(bbc__61558, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Other Musa Bility na former president of Liberia Football Association Fifa don ban Confederation of African Football  executive committee member Musa Bility for 10 years and fine am $500,000 for breaking dia '''rule'''. |(bbc__79463, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|US Ambassador e tok bi violate diplomacy, '''rule''', civility and law. |(bbc__6465, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|#WeAreNigeriaCreatives bin first start by one Nigerian artist Olaloye Bunmi wey give people '''rule''' and regulation on how to use am. |(bbc__8102, __no translation__)}}
 
# flat-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|From 'Our mumu don do' to 'Revolution Now' LIVE: #RevolutionNow protesters say 'wetin dem see today only happun during Abacha '''rule''' DSS explain why dem arrest Omoyele Sowore |(bbc__53096, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Shell don chop plenty court case against dem from community dem inside Niger Delta region of Nigeria Di Court of Appeal inside London on 14 February '''rule''' say two Nigerian communities no go fit do case against Royal Dutch Shell for English courts on top oil spills mata for Nigeria Delta region. |(bbc__10374, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[court rule|court rule]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di court rule say e bin kill di two blackbucks, type of antelope wey dey protected under law, when im dey act film for 1998. |(bbc__33935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|On Thursday one high court rule say Kano State House of Assembly no fit and no get right to investigate wetin dem dey accuse di govnor of, say na only police, ICPC or EFCC get dat right. |(bbc__77742, __no translation__)}}
 
* [[party rule|party rule]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Goal: To establish democracy, and stop di one party rule wey go end corruption. |(bbc__54316, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen di prime minister begin call for one party rule, di beef between Mugabe and Nkomo come dey strong. |(bbc__98754, __no translation__)}}
 
* [[rule book|rule book]]
 
 
 
#: {{ux|dv|De Sapele Lions decide for the 72 minutes say dem no dey play again after dem dey 3 goals down and now gist wey Dey say dem break article 14.8 of the rule book. |(brila__415, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After dem don sidon shok eyes think am well well concerning the official report of the rescheduled match wey dem play for inside Katsina,the NNL don make up their minds decide some things in line with vital sections of the rule book ontop assaults, encroachment, match disruption among others dem: |(brila__81, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
+
* [[law]]
 
 
====Antonyms====
 
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''law/regulation''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
rule: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person be di [[oga]] [[pata]], wey go dey talk wetin go dey happen for somewhere.
 
+
:*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}}
 
+
:*{{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)}}
# mark-obj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Jehovah no make us to '''rule''' ourself. |(jw__16755, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And e give them power to '''rule''' the world.​— Eph. |(jw__31642, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Na because of people wey dey '''rule'''. |(jw__5754, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na that year Jesus start to dey '''rule'''. |(jw__24144, __no translation__)}}
 
# - (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Opposition candidate wan '''rule'''...again |(bbc__79193, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na Jesus, im Pikin, be the King wey go '''rule'''. |(jw__5759, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Wey get the right to '''rule'''. |(jw__43513, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now Jehovah our King don choose Jesus to '''rule''' |(jw__27461, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|“God Kingdom dey '''rule'''.” |(jw__49633, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__272, It is my person that is rulling.)}}
 
# obj (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|One thing be sey, Jehovah dey use love '''rule''' us. |(jw__4375, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Peter with the other disciples go join '''rule''' the earth. |(jw__7429, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|favor dey '''rule''' us? |(jw__41917, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus sey na Satan dey '''rule''' this world. |(jw__20626, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|show sey na you fit '''rule'''. |(jw__48818, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|No be all the king wey '''rule''' for Israel do wetin God want. |(jw__26891, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How Jesus make-am clear say e no want '''rule''' for this world? |(jw__14260, __no translation__)}}
 
# conj-mark (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|To '''rule''' and to change this earth. |(jw__37761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na youths time to '''rule''' but some graduates no get sense - Wole Soyinka Wetin happen for 2015 fit happen for 2019? |(bbc__5276, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sani Abacha use strong hand '''rule''' Nigeria before im die for office Nigeria Vice-president Prof. |(bbc__69479, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sani Abacha use strong hand '''rule''' Nigeria before im die for office Nigeria goment go soon bring back anoda 500 million dollars from Abacha tiff moni. |(bbc__69482, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem gree to protect and care for pikin dem wellwell, especially as e concern di tin wey papa, mama, dose wey take am as dem own and wey dey incharge of am suppose do, or di tin wey odir people know sey dem get license for and suppose do, so dis one go  make dem do di correct tin as per di law and '''rule'''. |(gumbody__102, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So that as death don make sin '''rule''' as king, na so favor go use truth '''rule''' as king because of Jesus Christ wey go bring life wey no go end.’— Rom. |(jw__15123, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oda pesin wey dem follow accuse for di case - di female teacher wey im handbag na wetin dem accuse di pikin say im steal - no get any sentence afta court '''rule''' say she no dey guilty of any offence. |(bbc__36633, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na dat, goment go take de '''rule''' di people. |(human_rights__203, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|They believe say their life go better if na their own person de '''rule''' them. |(jw__20569, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
 
 
 
====Antonyms====
 
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
*English: ''rule'', ''governance''

Latest revision as of 15:41, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: English rule

Pronunciation

  • rûl

Play


Noun

  • Wetin dem don talk sey na how tings go dey be. Wey be sey e get as de go take punish who no follow wetin de don talk.
  • Dem introduce dis rule for 2016.  — (bbc__34885, The law came into effect in 2016.)
  • Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)
  • Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president.  — (bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)

Synonyms

Translations

  • English: law/regulation

Verb

  • Make person be di oga pata, wey go dey talk wetin go dey happen for somewhere.
  • Na my person na im dey rule.  — (NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)
  • We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law.  — (bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)

Translations

  • English: rule, governance