Difference between revisions of "rule"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin dem don talk sey na how tings go dey be. Wey be sey e get as de go take punish who no follow wetin de don talk. | |
:*{{ux|dv|Dem introduce dis '''rule''' for 2016. |(bbc__34885, The law came into effect in 2016.)}} | :*{{ux|dv|Dem introduce dis '''rule''' for 2016. |(bbc__34885, The law came into effect in 2016.)}} | ||
:*{{ux|dv|Normal, normal for competition, e get '''rule''' sey we fit use cap do anytin. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)}} | :*{{ux|dv|Normal, normal for competition, e get '''rule''' sey we fit use cap do anytin. |(LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)}} | ||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person be di [[oga]] [[pata]], wey go dey talk wetin go dey happen for somewhere. | |
− | |||
:*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}} | :*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}} | ||
:*{{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)}} | :*{{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)}} |
Latest revision as of 15:41, 5 August 2021
Naija
Etymology
From: English rule
Pronunciation
- rûl
Noun
- Wetin dem don talk sey na how tings go dey be. Wey be sey e get as de go take punish who no follow wetin de don talk.
- Dem introduce dis rule for 2016. — (bbc__34885, The law came into effect in 2016.)
- Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin. — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)
- Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president. — (bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)
Synonyms
Translations
- English: law/regulation
Verb
- Na my person na im dey rule. — (NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)
- We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law. — (bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)
Translations
- English: rule, governance