Difference between revisions of "run"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-run.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-run.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb | + | ====Verb Intransitive==== |
− | + | #Make person carry leg move with speed from one place go reach another place. | |
− | |||
− | #Make person carry leg move with speed from one place go reach another place | ||
#:*{{ux|dv|'''Run'''! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp.|(NSC__Abonyi_2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)}} | #:*{{ux|dv|'''Run'''! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp.|(NSC__Abonyi_2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Tori be say some of di officers fire shots and pipo '''run''' for dia life. |(bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)}} | #:*{{ux|dv|Tori be say some of di officers fire shots and pipo '''run''' for dia life. |(bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)}} | ||
#: {{ux|dv|Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin '''run''' before dem blow whistle. |(bbc__37808, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin '''run''' before dem blow whistle. |(bbc__37808, __no translation__)}} | ||
#:*{{ux|dv|As e enter, na so all of us '''run'''. |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)}} | #:*{{ux|dv|As e enter, na so all of us '''run'''. |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)}} | ||
− | #Sey person no gree do someting wey no good | + | #Sey person no gree do someting wey no good. |
#:*{{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}} | #:*{{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}} | ||
#:*{{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind bullet. |(NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}} | #:*{{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind bullet. |(NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}} | ||
− | #Make person escape comot from somewhere or someting | + | #Make person escape comot from somewhere or someting. |
#:*{{ux|dv|This kain behaviour don show say she be person wen fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}} | #:*{{ux|dv|This kain behaviour don show say she be person wen fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}} | #:*{{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}} | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | #Make person dey control somewhere or someting | + | #Make person dey control somewhere or someting. |
#:*{{ux|dv|Government tire as de no know who dey '''run''' di protest for everywhere for di country. |(NSC__Abonyi_2020, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)}} | #:*{{ux|dv|Government tire as de no know who dey '''run''' di protest for everywhere for di country. |(NSC__Abonyi_2020, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Nowadays e be like say na woman come dey '''run''' house sake of sey many don begin work office work. |(NSC__Abonyi_2020, These days it looks as if the woman is the one who runs the home as many of them have started entering the corporate workplace.)}} | #:*{{ux|dv|Nowadays e be like say na woman come dey '''run''' house sake of sey many don begin work office work. |(NSC__Abonyi_2020, These days it looks as if the woman is the one who runs the home as many of them have started entering the corporate workplace.)}} | ||
#:*{{ux|dv|For Nigeria sports, na di men dem dey '''run''' things. |(bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)}} | #:*{{ux|dv|For Nigeria sports, na di men dem dey '''run''' things. |(bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)}} | ||
− | #Sey person carry someting from place go another place | + | #Sey person carry someting from place go another place. |
#:*{{ux|dv|I have package to '''run'''. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__82, I have a package to deliver.)}} | #:*{{ux|dv|I have package to '''run'''. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__82, I have a package to deliver.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''run'' | * English: ''run'' |
Revision as of 13:36, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English run
Pronunciation
- rôn
Verb Intransitive
- Make person carry leg move with speed from one place go reach another place.
- Run! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp. — (NSC__Abonyi_2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)
- Tori be say some of di officers fire shots and pipo run for dia life. — (bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)
- Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin run before dem blow whistle. — (bbc__37808, __no translation__)
- As e enter, na so all of us run. — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)
- Sey person no gree do someting wey no good.
- Wetin go help us run from sex wey no clean for God eye? — (jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)
- E good make students wey de do WAEC run from any kind bullet. — (NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)
- Make person escape comot from somewhere or someting.
- This kain behaviour don show say she be person wen fit run. — (bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)
- Joseph and Mary carry their pikin run go Egypt that night, dem no waste time. — (jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)
Transitive
- Make person dey control somewhere or someting.
- Government tire as de no know who dey run di protest for everywhere for di country. — (NSC__Abonyi_2020, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)
- Nowadays e be like say na woman come dey run house sake of sey many don begin work office work. — (NSC__Abonyi_2020, These days it looks as if the woman is the one who runs the home as many of them have started entering the corporate workplace.)
- For Nigeria sports, na di men dem dey run things. — (bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)
- Sey person carry someting from place go another place.
- I have package to run. — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__82, I have a package to deliver.)
Translations
- English: run