run

Revision as of 23:29, 27 October 2020 by 129.205.124.114 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

ron

Etymology

From: English run

Pronunciation

  • ron

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 261
  • Frequency in raw corpus: 1670
  • Frequency rank in raw corpus: 228

Definition

To carry leg move with speed from one place go reach another place

Verb

  1. Make person carry leg move with speed from one place go reach another place
    • Run! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp.  — (NSC__Odirin 2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)
    • Tori be say some of di officers fire shots and pipo run for dia life.  — (bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)
    • Na im you start to run;  — (jw__34159, Then you started to run.)
    • As e enter, na so all of us run.  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)
  2. Sey person no gree do someting wey no good
    • Wetin go help us run from sex wey no clean for God eye?  — (jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)
    • E good make students wey de do WAEC run from any kind bullet.  — (NSC__Odirin 2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)
  3. Make person dey control somewhere or someting
    • Government tire as de no know who dey run di protest for everywhere for di country.  — (NSC__Odirin, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)
    • Nowadays e be like say na woman come dey run house sake of sey many don begin work office work.  — (NSC__Odirin 2020, These days it looks as if the woman is the one who runs the home as many of them have started entering the corporate workplace.)
    • For Nigeria sports, na di men dem dey run things.  — (bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)
  4. Sey person carry someting from place go another place
    • I have package to run.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__82, I have a package to deliver.)
  5. Make person escape comot for somewhere
    • This kain behaviour don show say she be person wen fit run.  — (bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who can abscond.)
    • Joseph and Mary carry their pikin run go Egypt that night, dem no waste time.  — (jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)
    • di way dem dey take dey run  — (deuber__3877, __no translation__)
    Na so di lineage suppose dey run.  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__120, That's how it's supposed to be.)
  6. cc-obj (frequency:4)
    Car Free Day na to encourage people to make dem no drive dia car instead make dem waka, run and run bike.  — (bbc__24777, __no translation__)
    Di kontri Ministry of Health na im launch di Nationwide CarFreeDay to encourage people to make dem no drive dia car instead make dem waka, run and run bike.  — (bbc__35487, __no translation__)
  7. dep (frequency:3)
    Where una wan us run to?  — (KAD_15_Money-Wahala_MG__103, Where do you want us to run to?)
    Cos some people now go run go outside.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__147, Because some people will run go outside.)
  8. det (frequency:2)
    Tori from Zoa area na say all man di run go for bush afta de attack and villagers di claim don burn de village.  — (bbc__95446, __no translation__)
    According to eyewitnesses, as di police dey shoot, na so di Zakzaky protest di run enta di Banex plaza wey be di popular business area.  — (bbc__12034, __no translation__)
  9. ccomp (frequency:2)
    But wen tori pipo ask her if she go take medicine to allow her run for she answer say Hell no.  — (bbc__23687, __no translation__)
    But before den e bi visit Northwest and Southwest regions, where some fight-fight don make thousands run from Cameroon enter Nigeria.  — (bbc__45084, __no translation__)
  10. advcl (frequency:2)
    Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin run before dem blow whistle.  — (bbc__37808, __no translation__)
    Plateau killings: 'Dem kill my pikin wey dey give me food' Wen one Imam see many pipo run dey enta im village for Nghar Yelwa for Plateau State on Sunday, im no think am two times before im open im door to receive dem.  — (bbc__81862, __no translation__)
  11. aux-dep (frequency:2)
    You still dey make your mouth dey run like sey…  — (NST_cleaned__14891, __no translation__)
    She follow BBC News Pidgin talk about di business and how she don turn wetin most pipo dey run from, into her daily bread.  — (bbc__88649, __no translation__)

Derived forms

  1. But dis no bi de only decision as SDF also ask ELECAM for tok solution weh deh get for make sure say kontri pipo weh Anglophone crisis make dem run go oda parts for kontri and Nigeria, go vote.  — (bbc__22472, __no translation__)
    De crisis for Anglophone regions di cause plenty harm for population as about 437,000 don run go oda parts for kontri, 30,000 register for Nigeria and civilians, army and fighters di so-so die for dis crisis weh e start laik peaceful request of di Anglophone regionpipo wey wan separate for 2016.  — (bbc__27438, __no translation__)
  1. Two of dem even waka di run way togeda.  — (bbc__96460, __no translation__)
    Oda Nigerians wey follow walk di run way na Nigerian British rapper Tinie Temah and model Davidson Obennebo.  — (bbc__76075, __no translation__)

Synonyms

  • pursue 0.62 426, waka 0.59 1982, pack 0.59 339, move 0.55 825, drive 0.54 431, escape 0.54 239, chase 0.54 72, travel 0.53 914, disappear 0.50 135

Antonyms

  • pursue 0.62 426, waka 0.59 1982, pack 0.59 339, move 0.55 825, drive 0.54 431, escape 0.54 239, chase 0.54 72, travel 0.53 914, disappear 0.50 135

Translations

  • English: no definition