Difference between revisions of "run belle"
(→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[belle]], [[ | + | * [[belle]], [[run]] |
===Synonyms=== | ===Synonyms=== |
Revision as of 15:31, 5 August 2021
Naija
Etymology
From: English run and belly
Pronunciation
- rɔ́nbɛ̀lɛ́
Verb phrase
- Make someting no good for person.
- Awoof dey run belle o. — (Egbokhare_2021, Free items are never durable.)
- Make person dey shit water water shit.
- E no tay wey I drink jedi finish wey I begin run belle. — (NSC_Abonyi_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to impoverish, to stool