Difference between revisions of "run belle"
(→Naija) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
− | + | #Make person dey shit water water shit. | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}} |
− | + | # Make someting no good for person. | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Freebies always have consequences.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 11:25, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English run and belly
Pronunciation
- rɔ́nbɛ̀lɛ́
Verb phrase
- Make person dey shit water water shit.
- E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle. — (I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
- Make someting no good for person.
- Awoof dey run belle o. — (Freebies always have consequences.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to impoverish, to stool