Difference between revisions of "run belle"
(→Naija) |
|||
(6 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-run belle.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-run belle.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb phrase=== |
− | * | + | #Make person dey shit water water shit. |
− | + | #:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}} | |
− | + | # Make someting no good for person. | |
− | * | + | #:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Freebies always have consequences.)}} |
− | + | ====Related forms==== | |
− | + | * [[belle]], [[run]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
+ | ===Synonyms=== | ||
+ | * [[purge]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to stool | + | * English: ''to impoverish'', ''to stool'' |
Latest revision as of 11:25, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English run and belly
Pronunciation
- rɔ́nbɛ̀lɛ́
Verb phrase
- Make person dey shit water water shit.
- E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle. — (I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
- Make someting no good for person.
- Awoof dey run belle o. — (Freebies always have consequences.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to impoverish, to stool