Difference between revisions of "run belle"

Line 9: Line 9:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make someting no good for person.
+
#Make person dey shit water water shit.  
:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Egbokhare_2021, Free items are never durable.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(NSC_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}}
* Make person dey shit water water shit.  
+
# Make someting no good for person.
:* {{ux|dv|E no tay wey I drink jedi finish wey I begin '''run belle'''.|(NSC_Abonyi_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}}
+
#:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Egbokhare_2021, Freebies always have consequences.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 22:30, 24 November 2022

Naija

Etymology

From: English run and belly

Pronunciation

  • rɔ́nbɛ̀lɛ́

Play Play

Verb phrase

  1. Make person dey shit water water shit.
    • E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle.  — (NSC_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
  2. Make someting no good for person.
    • Awoof dey run belle o.  — (Egbokhare_2021, Freebies always have consequences.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: to impoverish, to stool