Difference between revisions of "run belle"

 
Line 10: Line 10:
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
#Make person dey shit water water shit.  
 
#Make person dey shit water water shit.  
#:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(NSC_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no tay wey I drink mineral finish wey I begin '''run belle'''.|(I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)}}
 
# Make someting no good for person.
 
# Make someting no good for person.
#:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Egbokhare_2021, Freebies always have consequences.)}}
+
#:* {{ux|dv|Awoof dey '''run belle''' o.|(Freebies always have consequences.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 11:25, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English run and belly

Pronunciation

  • rɔ́nbɛ̀lɛ́

Play Play

Verb phrase

  1. Make person dey shit water water shit.
    • E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle.  — (I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
  2. Make someting no good for person.
    • Awoof dey run belle o.  — (Freebies always have consequences.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: to impoverish, to stool