run belle

Revision as of 22:30, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Etymology

From: English run and belly

Pronunciation

  • rɔ́nbɛ̀lɛ́

Play Play

Verb phrase

  1. Make person dey shit water water shit.
    • E no tay wey I drink mineral finish wey I begin run belle.  — (NSC_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)
  2. Make someting no good for person.
    • Awoof dey run belle o.  — (Egbokhare_2021, Freebies always have consequences.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: to impoverish, to stool