Difference between revisions of "runs"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun=) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
# Wetin person dey do wey e no suppose dey do. | # Wetin person dey do wey e no suppose dey do. | ||
#: {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}} | #: {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}} | ||
− | #: | + | # Make person dey follow person dey collect money. |
+ | #: {{ux|dv| '''runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | ===Verb=== | ||
+ | ====Re |
Revision as of 18:34, 15 December 2020
Naija
Etymology
From: English run
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey do wey dey bring money for am.
- Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
- No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
- Di ting wey person dey do wey be illegal.
- Which kind runs di guy do wey police take gbab am? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)
- Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
- Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
- Lanre get sharp runs for dat side. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
- Make person dey follow person dey collect money.
- runs no be wetin person go pray make im pikin dey do. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)
- People wey dey do runs dey get mind. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
Verb
====Re