Difference between revisions of "runs"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''run'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | rɔ̂ns | + | * rɔ̂ns |
<sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin person dey do wey dey bring money for am. | |
− | + | :* {{ux|dv| Ochuko say im dey come gidi because e get some '''runs''' for Lekki. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| No be bad ting if you clear your guy sey see di '''runs''' wey e go fit do wey go let am dey alright. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)}} | |
− | + | * Di ting wey person dey do wey be illegal. | |
− | + | :* {{ux|dv| Which kind '''runs''' di guy do wey police take gbab am? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Any teacher wey dey help students do exam '''runs''', if de catch am, na panti e dey go straight! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)}} | |
− | + | * Wetin person dey do wey e no suppose dey do. | |
− | + | :* {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}} | |
− | + | * Make person dey follow person dey collect money. | |
− | + | :* {{ux|dv| '''runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort''' | English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort''' | ||
+ | |||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person do illegal take get someting. | |
− | + | :* {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)}} | |
====Related terms==== | ====Related terms==== | ||
[[runs girl]] | [[runs girl]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: '''manipulate''' | English: '''manipulate''' |
Revision as of 15:27, 5 August 2021
Naija
Etymology
From English: run
Pronunciation
- rɔ̂ns
Noun
- Wetin person dey do wey dey bring money for am.
- Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
- No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
- Di ting wey person dey do wey be illegal.
- Which kind runs di guy do wey police take gbab am? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)
- Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
- Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
- Lanre get sharp runs for dat side. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
- Make person dey follow person dey collect money.
- runs no be wetin person go pray make im pikin dey do. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)
- People wey dey do runs dey get mind. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)
Translation
English: efforts. illegality, escort
Verb
- Make person do illegal take get someting.
- Im don runs im posting go Calabar. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)
- Na after time don pass im still dey ask me if we go still runs dat level. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)
Related terms
Translation
English: manipulate