Difference between revisions of "runs"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person do illegal take get someting. | * Make person do illegal take get someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|( | + | :* {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|(NSC_2020, He has influenced his posting to Calabar.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |( | + | :* {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |(NSC_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)}} |
====Related terms==== | ====Related terms==== | ||
[[runs girl]] | [[runs girl]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: | + | English: ''manipulate'' |
Revision as of 04:59, 20 December 2022
Naija
Etymology
From English: run
Pronunciation
- rɔ̂ns
Noun
- Wetin person dey do wey dey bring money for am.
- Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki. — (NSC_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
- No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright. — (NSC_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
- Di ting wey person dey do wey be illegal.
- Which kind runs di guy do wey police take gbab am? — (NSC_2020, What illegal act was he arrested for?)
- Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight! — (NSC_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
- Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
- Lanre get sharp runs for dat side. — (NSC_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
- Make person dey follow person dey collect money.
- Runs no be wetin person go pray make im pikin dey do. — (NSC_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)
- People wey dey do runs dey get mind. — (NSC_2020, Escorts are very bold.)
Translation
English: efforts. illegality, escort
Verb
- Make person do illegal take get someting.
- Im don runs im posting go Calabar. — (NSC_2020, He has influenced his posting to Calabar.)
- Na after time don pass im still dey ask me if we go still runs dat level. — (NSC_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)
Related terms
Translation
English: manipulate