Difference between revisions of "runs"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''run'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | rɔ̂ns | + | * rɔ̂ns |
<sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin person dey do wey dey bring money for am. | # Wetin person dey do wey dey bring money for am. | ||
− | #: {{ux|dv| Ochuko say im dey come gidi because e get some '''runs''' for Lekki. |( | + | #:* {{ux|dv| Ochuko say im dey come gidi because e get some '''runs''' for Lekki. |(Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)}} |
− | #: {{ux|dv| No be bad ting if you clear your guy sey see di '''runs''' wey e go fit do wey go let am dey alright. |( | + | #:* {{ux|dv| No be bad ting if you clear your guy sey see di '''runs''' wey e go fit do wey go let am dey alright. |(It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)}} |
# Di ting wey person dey do wey be illegal. | # Di ting wey person dey do wey be illegal. | ||
− | #: {{ux|dv| Which kind '''runs''' di guy do wey police take gbab am? |( | + | #:* {{ux|dv| Which kind '''runs''' di guy do wey police take gbab am? |(What illegal act was he arrested for?)}} |
− | #: {{ux|dv| Any teacher wey dey help students do exam '''runs''', if de catch am, na panti e dey go straight! | ( | + | #:* {{ux|dv| Any teacher wey dey help students do exam '''runs''', if de catch am, na panti e dey go straight! | ( Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)}} |
# Wetin person dey do wey e no suppose dey do. | # Wetin person dey do wey e no suppose dey do. | ||
− | #: {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | ( | + | #:* {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (Lanre has a very quick thing to do there.)}} |
# Make person dey follow person dey collect money. | # Make person dey follow person dey collect money. | ||
− | #: {{ux|dv| ''' | + | #:* {{ux|dv| '''Runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(No one will pray for their child to be an escort.)}} |
− | #: {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |( | + | #:* {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(Escorts are very bold.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort''' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | ==== | + | * Make person do illegal take get someting. |
+ | :* {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|(He has influenced his posting to Calabar.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |(After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)}} | ||
+ | ====Related terms==== | ||
+ | [[runs girl]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''manipulate'' |
Latest revision as of 11:25, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: run
Pronunciation
- rɔ̂ns
Noun
- Wetin person dey do wey dey bring money for am.
- Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki. — (Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
- No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright. — (It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
- Di ting wey person dey do wey be illegal.
- Which kind runs di guy do wey police take gbab am? — (What illegal act was he arrested for?)
- Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight! — ( Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
- Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
- Lanre get sharp runs for dat side. — (Lanre has a very quick thing to do there.)
- Make person dey follow person dey collect money.
- Runs no be wetin person go pray make im pikin dey do. — (No one will pray for their child to be an escort.)
- People wey dey do runs dey get mind. — (Escorts are very bold.)
Translation
English: efforts. illegality, escort
Verb
- Make person do illegal take get someting.
- Im don runs im posting go Calabar. — (He has influenced his posting to Calabar.)
- Na after time don pass im still dey ask me if we go still runs dat level. — (After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)
Related terms
Translation
English: manipulate