Difference between revisions of "runs"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''run''
+
From English: ''run''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
rɔ̂ns
+
* rɔ̂ns
 
<sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-runs.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-runs.m.ogg</sm2>
 +
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin person dey do wey dey bring money for am.
+
* Wetin person dey do wey dey bring money for am.
#: {{ux|dv| Ochuko say im dey come gidi because e get some '''runs''' for Lekki. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)}}
+
:* {{ux|dv| Ochuko say im dey come gidi because e get some '''runs''' for Lekki. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)}}
#: {{ux|dv| No be bad ting if you clear your guy sey see di '''runs''' wey e go fit do wey go let am dey alright. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)}}
+
:* {{ux|dv| No be bad ting if you clear your guy sey see di '''runs''' wey e go fit do wey go let am dey alright. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)}}
# Di ting wey person dey do wey be illegal.
+
* Di ting wey person dey do wey be illegal.
#: {{ux|dv| Which kind '''runs''' di guy do wey police take gbab am? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)}}  
+
:* {{ux|dv| Which kind '''runs''' di guy do wey police take gbab am? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)}}  
#: {{ux|dv| Any teacher wey dey help students do exam '''runs''', if de catch am, na panti e dey go straight! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)}}
+
:* {{ux|dv| Any teacher wey dey help students do exam '''runs''', if de catch am, na panti e dey go straight! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)}}
# Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
+
* Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
#: {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}}
+
:* {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}}
# Make person dey follow person dey collect money.
+
* Make person dey follow person dey collect money.
#: {{ux|dv| '''runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}}
+
:* {{ux|dv| '''runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}}
#: {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}}  
+
:* {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}}  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort'''
 
English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort'''
 +
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person do illegal take get someting.
+
* Make person do illegal take get someting.
#: {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)}}
+
:* {{ux|dv| Im don '''runs''' im posting go Calabar.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)}}
#:  {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)}}
+
:* {{ux|dv| Na after time don pass im still dey ask me if we go still '''runs''' dat level. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)}}
 
====Related terms====
 
====Related terms====
 
[[runs girl]]
 
[[runs girl]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: '''manipulate'''
 
English: '''manipulate'''

Revision as of 15:27, 5 August 2021

Naija

Etymology

From English: run

Pronunciation

  • rɔ̂ns

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey dey bring money for am.
  • Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
  • No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
  • Di ting wey person dey do wey be illegal.
  • Which kind runs di guy do wey police take gbab am?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)
  • Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
  • Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
  • Lanre get sharp runs for dat side.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
  • Make person dey follow person dey collect money.
  • runs no be wetin person go pray make im pikin dey do.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)
  • People wey dey do runs dey get mind.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)

Translation

English: efforts. illegality, escort


Verb

  • Make person do illegal take get someting.
  • Im don runs im posting go Calabar.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)
  • Na after time don pass im still dey ask me if we go still runs dat level.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)

Related terms

runs girl

Translation

English: manipulate