Difference between revisions of "runs"

Line 18: Line 18:
 
:* {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}}
 
:* {{ux|dv| Lanre get sharp '''runs''' for dat side. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)}}
 
* Make person dey follow person dey collect money.
 
* Make person dey follow person dey collect money.
:* {{ux|dv| '''runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Runs''' no be wetin person go pray make im pikin dey do. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)}}
 
:* {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}}  
 
:* {{ux|dv| People wey dey do '''runs''' dey get mind. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)}}  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort'''
 
English: '''efforts'''. '''illegality''', '''escort'''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 15:28, 5 August 2021

Naija

Etymology

From English: run

Pronunciation

  • rɔ̂ns

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey dey bring money for am.
  • Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
  • No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
  • Di ting wey person dey do wey be illegal.
  • Which kind runs di guy do wey police take gbab am?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)
  • Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
  • Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
  • Lanre get sharp runs for dat side.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
  • Make person dey follow person dey collect money.
  • Runs no be wetin person go pray make im pikin dey do.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A person wont pray for their child to be an escort.)
  • People wey dey do runs dey get mind.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Escorts are very bold.)

Translation

English: efforts. illegality, escort

Verb

  • Make person do illegal take get someting.
  • Im don runs im posting go Calabar.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has influenced his posting to Calabar.)
  • Na after time don pass im still dey ask me if we go still runs dat level.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, After the time has elapsed, he was still asking me if we could arrange that thing.)

Related terms

runs girl

Translation

English: manipulate