runs

Revision as of 10:27, 15 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English run

Pronunciation

rɔ̂ns Play Play

Noun=

  1. Wetin person dey do wey dey bring money for am.
    Ochuko say im dey come gidi because e get some runs for Lekki.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ochuko said he'll come to Lagos beacause he has a thing or two he wants to do in Lekki.)
    No be bad ting if you clear your guy sey see di runs wey e go fit do wey go let am dey alright.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not bad if you tell your friend things he can do to make ends meet.)
  2. Di ting wey person dey do wey be illegal.
    Which kind runs di guy do wey police take gbab am?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What illegal act was he arrested for?)
    Any teacher wey dey help students do exam runs, if de catch am, na panti e dey go straight!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Any teacher caught aiding examination malpractice, if caught, will go straight to jail.)
  3. Wetin person dey do wey e no suppose dey do.
    Lanre get sharp runs for dat side.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Lanre has a very quick thing to do there.)
    Person wey be

Related forms

Synonym

Antonym

Translation