Difference between revisions of "runs girl"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== runsgirl ===Etymology=== From: English ''run'' and ''girl'' ===Pronunciation=== rɔ̌nsgɛ̂l <sm2>Pcm-ng-runs girl.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
[[runsgirl]]
+
* [[runsgirl]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''run'' and ''girl''
 
From: English ''run'' and ''girl''
Line 12: Line 12:
 
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_Onwuegbuzia_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
 
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_Onwuegbuzia_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
** {{ux|dv| Ekelebe na '''runs girl''' dem be 5 and 6.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The police and escorts work very closely with each other. )}}
+
** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The police and escorts work very closely with each other.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
+
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''escort'', ''prostitute''
 
English: ''escort'', ''prostitute''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make Girl dey follow man dey comot dey collect money.
+
* Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
 
** {{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
 
** {{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort. )}}
+
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
[[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''escort'', ''prostitute''
 
English: ''escort'', ''prostitute''

Revision as of 15:22, 5 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English run and girl

Pronunciation

rɔ̌nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The police and escorts work very closely with each other.)

Synonym

Translation

English: escort, prostitute

Adjective

  • Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)

Synonym

okpo, olosho, ashawo

Translation

English: escort, prostitute