Difference between revisions of "runs girl"

Line 13: Line 13:
 
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
 
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.   |(NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)}}
+
** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.|(NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)}}
 +
**{{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(NSC_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
 +
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  |(NSC_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
====Translation====
 
English: ''escort'', ''prostitute''
 
 
===Adjective===
 
* Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
 
** {{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
 
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
 
====Synonym====
 
[[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''escort'', ''prostitute''
 
English: ''escort'', ''prostitute''

Revision as of 05:23, 20 December 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Naijaruns and girl

Pronunciation

rɔ̀nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6.  — (NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl?  — (NSC_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  — (NSC_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)

Synonym

Translation

English: escort, prostitute