Difference between revisions of "runs girl"
(→Noun) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
* [[runsgirl]] | * [[runsgirl]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Naija''runs'' and ''girl'' | + | From: Naija ''runs'' and ''girl'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 14:25, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Naija runs and girl
Pronunciation
Noun
- Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
- Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! — (What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
- Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6. — (The police and escorts work very closely with each other.)
- De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl? — (They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
- No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. — (Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)
Synonym
Translation
English: escort, prostitute