runs girl

Revision as of 05:20, 20 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Naijaruns and girl

Pronunciation

rɔ̀nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6.  — (NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)

Synonym

Translation

English: escort, prostitute

Adjective

  • Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runs girl she no be better person.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)

Synonym

okpo, olosho, ashawo

Translation

English: escort, prostitute