Difference between revisions of "runsgirl"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
* Go look [[runs girl]]
+
===Alternative Form===
 +
* [[runs girl]]
 +
===Etymology===
 +
From: Naija ''runs'' and ''girl''
 +
 
 +
===Pronunciation===
 +
rɔ̀nsgɛ̂l
 +
<sm2>Pcm-ng-runs girl.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-runs girl.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Noun===
 +
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
 +
** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runsgirl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}}
 +
** {{ux|dv| Ekelebe and '''runsgirl''' dem be 5 and 6.|(The police and escorts work very closely with each other.)}}
 +
**{{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runsgirl''? |(They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}}
 +
** {{ux|dv| No dey reason sey because person na '''runsgirl''' she no be better person.  |(Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]]
 +
====Translation====
 +
English: ''escort'', ''prostitute''

Revision as of 14:29, 9 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Naija runs and girl

Pronunciation

rɔ̀nsgɛ̂l Play Play

Noun

  • Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
    • Wetin you and dat runsgirl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri!  — (What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
    • Ekelebe and runsgirl dem be 5 and 6.  — (The police and escorts work very closely with each other.)
    • De dey talk sey if work dey di country person go be runsgirl?  — (They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
    • No dey reason sey because person na runsgirl she no be better person.  — (Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)

Synonym

Translation

English: escort, prostitute