rush

Revision as of 10:15, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Synonyms)

Naija

Etymology

From: English rush

Pronunciation

  • rɔ̂ʃ

Play Play

Verb

  1. Make someting or person dey flow or move with force or speed.
    • Go rush food, go siddon again.  — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
    • That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush.  — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it started bleeding.)
    • Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house.  — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)
  2. Make dem beat person everywhere for im body.
    • Dis injury wey you carry so, no be just slap o. E be like e rush you o.  — (NSC_2021, This injury you have, he didn't just slap you. He beat you all over.)
    • You sef. How you go go follow agbero dey raise shoulder for garage. You get luck sey na dey no too rush you. At least dey break leg leave hand for you make you fit chop.  — (NSC_2021, Come on! How did you start exchanging words with a tout at the motor park? You are lucky they didn't attack too much. Although they broke your legs, they left your hands for you so that you can eat.)

Synonyms

Translations

  • English: rush, gush, beat all over, attack'