sabi

Revision as of 20:14, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160

Etymology

Borrowed from English sabi

Pronunciation

  • sàbí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 63
  • Frequency rank in NSC treebank: 206
  • Frequency in raw corpus: 1914
  • Frequency rank in raw corpus: 199

The word is used more in written texts than orally.


Noun

sabi: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:12)
    One of dem dey happun while you dey sleep, according to dis sabi pesin.  — (bbc__78442, __no translation__)
    You know sabi en, Ibo people too value say make word dey sweet person for mouth.  — (katakata__363, __no translation__)
  2. det (frequency:7)
    And di sabi pipo believe say women game still dey catch up.  — (bbc__22366, __no translation__)
    Di sabi people feel say voters no too show face because of di Christmas wey dem just celebrate finish;  — (bbc__38076, __no translation__)
  3. dep (frequency:2)
    Some sabi pipo don tok say di reason na because PDP dey wait make APC finish dia own patapata before dem start.  — (bbc__91563, __no translation__)
    Some sabi people bin predict before say new war or protest for di middle east region fit start if President Trump put mouth talk say Jerusalem na Israel capital.  — (bbc__91557, __no translation__)
  4. ccomp-dep (frequency:2)
    Some sabi pipo say say women across Africa dey spend around $6bn ontop weaves, braids and wigs every year.  — (bbc__91567, __no translation__)
    Some sabi pipo dey tok say di internet service providers fit push make dem change di rules even as dem tok say wit di way wey porn don enta dem internet weda dis move go even affect as pipo dey watch porn.  — (bbc__91561, __no translation__)

Derived forms

  1. According to di sabi people, if you wave your arms around or you slap di mosquito, even if you miss, di pest no go come near you next time.  — (bbc__11964, __no translation__)
    Na one documentary wey BBC do for television wey dem call Dementia, football and me wey focus on former England International, Alan Shearer na im dey ginger di sabi people.  — (bbc__71529, __no translation__)
  1. Ms Ayesha Mohammed wey be one of di sabi pipo wey do di research tok say Shisha no get any filter like cigarretes.  — (bbc__68884, __no translation__)
    Di latest warning dey come from some medical sabi pipo for Sharjah and Abu Dhabi wey find out say shisha worse pass cigarettes.  — (bbc__35649, __no translation__)

Synonyms

  • understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160

Antonyms

  • understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160

Translations

  • English: no definition


Verb

sabi: know, skilled -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    I sabi cook well.  — no translation
  2. obj (frequency:155)
    Sabi Your Partner  — (ja102__4316, __no translation__)
    E say I wan sabi am?  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__23, He asked if I wanted to learn it.)
  3. - (frequency:112)
    Na im sabi.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__37, It is his problem.)
    Na de sabi.  — (BEN_33_School-Issues_DG__41, It is their business.)
  4. mark-obj (frequency:86)
    How to sabi fake news  — (bbc__56634, __no translation__)
    E find people wey sabi the work.  — (jw__6353, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:26)
    See wetin you suppose sabi about di dialogue.  — (bbc__87579, __no translation__)
    things you need sabi for Brighton and Hove Albion  — (bbc__102749, __no translation__)
  6. nsubj (frequency:24)
    You sabi.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__119, You know.)
    Na de sabi.  — (NST_cleaned__4771, __no translation__)
  7. mark (frequency:19)
    Wetin pipo need to sabi  — (bbc__99534, __no translation__)
    You know how many freshers wey you sabi,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__336, Do you know how many freshers you know ?)
  8. ccomp (frequency:16)
    Di tins you suppose sabi about dis City title win  — (bbc__38962, __no translation__)
    But how you go take sabi if your pikin dey gifted?  — (bbc__22853, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:8)
    Learn their language and sabi their culture.  — (jw__49374, __no translation__)
    I know sey na only Bible plus Jehovah spirit go fit help person change wetin dey im mind and sabi the truth wey dey Bible.  — (jw__12437, __no translation__)
  10. aux-obj (frequency:6)
    After I come sabi am, I wan bin sabi Margi.  — (NST_cleaned__23997, __no translation__)
    Hm for, I just dey start, I never, I never sabi French.  — (KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__87, Uhm, for... I'm just starting; I've not... I've not Known French.)
  11. dep (frequency:4)
    unisex?in case you wan sew cloth make you go give am make e help you sew sabi sew  — (deuber__4540, __no translation__)
    Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit sabi am finish at all.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can actually know it all; no man can know it all at all. )
  12. dep-obj (frequency:3)
    But Yoruba we take sabi am wit.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__136, But it is Yoruba that we know him with.)
    Anoda sabi person, Bongo Adi say im go like to see May help Nigeria recover all dey tiff-tiff money wey dey im kontri.  — (bbc__15615, __no translation__)
  13. cc (frequency:2)
    Grace Kurah wey be board member of Nigeria Rugby football federation and sabi woman for women rugby don yarn say the Naija Ladies try wella for the Las Vegas women sevens wey dem go and where dem reach the quarterfinals.  — (brila__769, __no translation__)
    O ga Buhari, wey tok dis word, inside one meeting, wey ein bin do with di leadership of di national assembly last night, inside wi presido villa, for Abuja, e con also add say, dis time na only dos wey de don test and sabi dia work proper-proper, na-im ein go put ontop di list of dos wey ein go nominate.  — (ja102__5647, __no translation__)
  14. det (frequency:2)
    Although some pipo get some wahala with di programme, di sabi pipo wey bin release di mosquitoes, tok say dis tin, wey be di first for Africa, na very important step.  — (bbc__14564, __no translation__)
    Eni don also deny say dem do anytin wrong, and tell BBC say dem doubt di sabi pipo wey Global Witness use, and say wetin di company write for dia report, na sometin dem fit sue dem for.  — (bbc__47046, __no translation__)
  15. advmod (frequency:2)
    Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat.  — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy comes in, whether he plays or he does not no how to play, they will not keep him on the bench like that.)
    Today statue stand for where im fall to remind people of wetin happen dia, but no be everybody sabi so.  — (bbc__94424, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160

Antonyms

  • understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160

Translations

  • English: know, skilled