sabi people

Naija

Alternative forms

Etymology

From Portuguese: Sabir English person

Pronunciation

  • sàbípɪ́pùl

Play Play

Noun

  • People wey be sey de know about someting well well.
  • Di sabi people don talk sey e go good make we know how many we be for di country.  — (The experts have said that it'll be good for us to know our population in the country.)

Related form

Translations

  • English: experts