sabipeople

Revision as of 11:41, 2 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From Portuguese Sabir English person

Pronunciation

  • sábìpɪ́pùl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 204
  • Frequency rank in NSC treebank: 81
  • Frequency in raw corpus: 6357
  • Frequency rank in raw corpus: 67

Definition

People wey be sey de know put for matter.


Noun

  • Di sabi people don talk sey e go good make we know how many we be for di country.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The experts have said that it'll be good for us to know our population in the country.)

Translations

  • English: experts