Difference between revisions of "sabisabi"

Line 25: Line 25:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
English ''know-it-all''
+
English: ''know-it-all''

Revision as of 19:10, 3 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From Portuguese: sabir

Pronunciation

  • sàbísàbí

Play Play

Noun

  • Person wey be sey e know about someting.
    • Person wey dey do sabisabi no dey get friends o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A know-it-all does not have any friends.)

Synonym

Translation

English: know-it-all


Adjective

  • Sey person dey wey de do like say na im know pass evribody.
    • De no dey carry dey do when e reach marriage matter, your sabisabi na im go wound you.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, When it comes to marriage issues, being haughty will cost you a lot.)

Synonym

Translation

English: know-it-all